28/02/2024
Erling Haaland score 5 goals in 58 mintues while De Bruyne do four assists against Luton town yesterday.🙆
If to say dem no commot Erling Haaland around 77 mintues di bobo fit score reach 6 or 7 goals sef but dem commot am because dem won make e keep di remaining goals for Man United.🙆
Abeg Man United fans make una tell us how una won take cope against Erling Haaland and De Bruyne, which tactics una go use on Sunday?🙆